- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Ice Prince( Panshak Zamani )
-
Boss
Ice Prince Zamani poppin in ma name (you know i gat it) bottles in ma name (shey be i gat it) shopping in my name (you know i gat it) e no dey finish flexing in ma name (you know i gat it) shopping in ma name (baby i gat it) chopping in ma name (you know i gat it) e no dey finish
All the girls them like that wen i post on me page them write back you know all the boys them hate that Ant i still dey pretend am laid back you know follow me to festac you know girl you know am taste that you know everything i do, i be legend
i be like jimmy jatt
Poppin in ma name (carry dey go) bottles in ma name (pop moet) shopping in ma name (money trowey) Flexin in ma name (where is caro)
choppin in ma name (roll the claro) choppin in ma name
Orobo get money but orobo no sabi to shake body lepa no get money but you no say na lepa sabi Scatter the place if you wan play me corny you no say e no go funny もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com if you dey look me for face you go see say i dey look you for face shey you feel my p and you dey see how the thing dey be all ma guys dem gees and we keep it 100 and ten degrees balling is a must
girls dey ma comin in a rush man dem ma fck shii up and leave and dem ma flying overseas
Look at me and look at you all ma niggas fresh There is nothing you can do
do you see, what i see i cannot explain what i feel inside me Pose for the boss (boss) arrange yourself for the boss
poppin in ma name (carry dey go) bottles in ma name (pop moet) shopping in ma name (money trowey) Flexin in ma name (where is caro) choppin in ma name (roll the claro) choppin in ma name Orobo get money but orobo no sabi to shake body lepa no get money but you no say na lepa sabi Scatter the place.
-
|
|