- 歌詞
- アルバムリスト
CDQ
-
First Come First Serve
Ti ba tin dro ke ma judi. FCFS x2 Ti ba tin si bo bo. FCFS Ti ba ti ye bo bo FCFS
I no really like woman but i like big bacca Oluchi he be like enter any time wey you waka Woss! joke apart you don turn me to Saka Pélu shiki shiki ee ni sé lo jé ka símí waka Mío really drive but mà ee gàn bí mólu é béré mu sígà óbò fénú mole é I gbàdun you cos you lean jeka code éé Forget say you long lori bed mó mà fold éé Ho! Baby come take the kiss to ma Bma Alaye pi é sé normal na Halima Lasgidi boi i be no bi Nima Mórípé you no know who am i seen see mà There girlfriends dey book me for date sharp guyz we dey camp all there crush for days We taking over the raiders them dey beef us Knowing Oluwà is GPS wey dey lead us
もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com Ti ba tin dro ke ma judi. FCFS x2 x8 Ti ba tin si bo bo. FCFS Ti ba ti ye bo bo. FCFS
On Saturday i follow Sunday to one party Na so the bouncer dey halla for my padi Were your ID i no wan hear ngbati Before i check wón tí shà padi mí n gbàti Afópe àshé couples dem dey look us Na so dem clear road see the table wey dem put us Éyàn làlà bí biggy come dey groove us Big girl bí 16 they wan nearly wound us À gbómó àn gbómó ló bouncer óóbí So you fit dey beg for money tórí Anobi Sébí wó ní mayweather as i wan enter Now ófé gbà tips lówó mí you dey mental Éni àyé óyé tólón gbà 'lé sà'déléyé
-
|